HitParad
Трек

Eja – Deprive

О треке:
Длительность: 04:12Формат: MP3Качество: 192 kb/sРазмер: 5.8 MB
Текст песни
(Is that Carter?)

I don forgive you
But can you forgive yourself?
Eja, many seas I know
Say, the body want sex, heart want love
The soul need peace but this Eja need cheese, omo
This Eja need cheese, I know

I swear your matter don cast (e cast)
Oh baby (ah-ahn), try relax
You can't stop me (I be hungry), omo
I be hungry for the success
Every day, I know, hmm

Deprive me (deprive me)
You can never deprive me (you can never deprive me)
Not talk of hinder me (say)
'Cause na money dey ginger me oh (e dey ginger my body)

Deprive me (deprive me)
You can never deprive me (you can never deprive me)
Not talk of hinder me (say)
'Cause na money dey ginger me oh (e dey enter my body eh-eh-eh)

Okay, telli me something, I can't lie
Your body is tempting, no deny
I swear (and I swear, say)
Pikin wey never start e work, e say gain want kill am
On top this, you don fall my gin, I know

Inside where I dey catch my trips
Ah-ah-ah, no talk am please
Ehh-ehh-ehh
'Cause e old soldier wey dey revolve oh
Know how to manage him cigar
So no talk am please

Deprive me (deprive me)
You can never deprive me (you can never deprive me)
Not talk of hinder me (hinder me)
'Cause na money dey ginger me oh (e dey ginger my body)

Deprive me (deprive me)
You can never deprive me (you can never deprive me)
Not talk of hinder me (say)
'Cause na money dey ginger me oh (e dey enter my body eh)

Omo, I don talk to iya, she say
Put the real job oh, e go be (e go be EH-EH)
The real job na to pull mille out from hood (out from hood)
And I take it and I gat my cruise (I catch my cruise every day)

Say, after so much dem no fit tell you nagho oh (dem never tell me nagho oh-oh-oh)
So much things dem, they tell you kpako (omo kpako, omo kpako)
Say agba, me I get my Jah
E be dey for me (e be dey for me), 'cause I dey for real
(E dey for my back every time I move) say

Deprive me (deprive me)
You can never deprive me (you can never deprive me)
Not talk of hinder me (say)
'Cause na money dey ginger me oh (e dey ginger my body)

Deprive me (deprive me)
You can never deprive me (you can never deprive me)
Not talk of hinder me (say)
'Cause na money dey ginger me oh (na money dey ginger me oh)
Money dey ginger me oh

Eja, many seas
Say, the body want sex, heart want love
The soul need peace but this Eja need cheese, omo
This Eja need cheese, I know oh

Say your matter don cast (e cast)
Oh baby, try relax
You can't stop me, omo
I be hungry for the success
Every day, I know say

Deprive me (deprive me)
Never deprive me (never deprive me)
Not talk of hinder me (say)
'Cause na money dey ginger me oh (na money dey ginger my body)

Deprive me (e dey ginger my soul)
Dem be try to hinder we (dem been try for Lagos oh)
But dem know say Jah dey our side (dem been try for my back oh)
Dem no fit hinder our grace (say dem dey with me)
Say we dey take (dem dey with me, dem say make I move)
Many things wey dem check, we dey, we still dey here (dem say make I move)
Eja many seas I know (dem dey with me, I know), oh-oh

(Okun eyie Eja)
Okun eyie Eja ja
Omo yemoja le mi, I know
(Omo iyami I dey)
(Dem dey for my back)
(Say make I move dem dey with me)
(Say, money dey ginger me oh)
Треки исполнителя